One oga for Washington DC wey tink say im win $340m jackpot, don sue Powerball and di DC lottery office afta dem claim say dem publish im number by mistake. John Cheeks tok say im feel ‘numb’ as im ...